E Dey Pain Me (Mara Version)-文本歌词

E Dey Pain Me (Mara Version)-文本歌词

Josh Kamba
发行日期:

Naya o

Abule

aaaa

BOOMBA

Hmm

Hmm

Hm hm hmm

My belle o

E dey pain me

My eye o e dey turn me

My belle o

E dey pain me

My eye o e dey turn me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

Everything dey pain me

Nigeria dey fail me

Wahala on a daily

Fuel price don escalate o

House rent dey kill me

Nepa bill dey cain me

My 9 to 5 dey chain me

Transport fon high again o

Network sef dey fail me

Promoter dey play me

Marketer dey scope me

But una must hear my song

Hunger dey the country

No chicken for poultry

Tomato sef na luxury

Tell me how we one survive

My belle o

E dey pain me

My eye o e dey turn me

My belle o

E dey pain me

My eye o e dey turn me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

Omo e dey pain me

Mummy KANYIN noodles price dey scare me

Even the mokit way I dey drink

For anty yeye place don expensive

Aje no be small thing

Hunger don dae for dis place no be new thing

People dey ja pa go Dubai just to survive

before dem pkai for nothing

I no e no easy

Maybe one day all this suffering go cease

But as we dae pray to God dey go

Make we remember say na we still cause am

My belle o

E dey pain me

My eye o e dey turn me

My belle o

E dey pain me

My eye o e dey turn me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

E dey pain me

Naya o

Gbes

Gbes

YAKA