Fall-文本歌词

Fall-文本歌词

Tony Frank
发行日期:

To be frank it’s Tony frank

Dem plenty

Wey dey pray my pocket e empty

Oluwa no let them laugh me

Oluwa no let them ask me

Oluebe chimu no

Cause I've tried I've tried

And now I know

I cannot do it on my own oh

Oh no no

Oluwa no let them laugh me

Hicham anya nmiri

Dim Na anya

Hicham anya nmiri

Dim Na anya

Hicham anya nmiri

Dim Na anya

Ekwela ihere mem mo

Don't let me fall

Don't let me crawl

Don't let me fall

Don't let me fall

Don't let me crawl

Don't let me fall

Don't let me fall

Don't let me crawl

Don't let me fall

Don't let me crawl

Don't let me fall

Don't let me fall fall fall

Wetin I don see mouth no fit talk

Steady on the ground make I no go fall

Man wey dey work shey you gat to chop oh

Oh boy I gat to chop

I wear my agbada

Call my guys

Respect our Egberi papa

Oga SabiNus

You dey for my matter

How e dey be

Oluwa run me the least

Make I see front

Hicham anya nmiri

Dim Na anya

Hicham anya nmiri

Dim Na anya

Hicham anya nmiri

Dim Na anya

Ekwela ihere mem mo

Don't let me fall

Don't let me crawl

Don't let me fall

Don't let me fall

Don't let me crawl

Don't let me fall

Don't let me fall

Don't let me crawl

Don't let me fall

Don't let me crawl

Don't let me fall

Don't let me fall fall fall