GONE-文本歌词

GONE-文本歌词

Lifted Dura
发行日期:

Moti lololo

Moti Bo

The journey too lo lolo long

But I thank God say ino give up

E be like say I get seizures

Dem say the money dey come

E Dey come

I Dey wait wait wait for so long

I’m auditioning I Dey burn

Number 7 I’m on form

Oh yeah

Like fire I’m a rager

Enemies make una play this song to your villagers

Im checked in I’m not checking out

I’m on their radar

And them go be like i dey do too much

Im like whatever

I’ll See you later

I’m gone gone

Ninu cross tour

I see your bustop

I can never stop

Gone gone

Emu mi lasho

Omo tanso

Dey give them nonstop

…………….

After verse one

Another verse go come back o

If anything pap

Me I too gad

Vibe por nle ino borrow

Sick verse toma gbe won lor

Oluyoro

Say make I no vex abi

Me ino get time for their eye service

Me I dey mind my p Shey e sabi

Darun moju korin bi eni te lappy

I Dey focus

Dem be steady anticipating the chorus

Lecture lecture them like forum

Jersey plenty we play for the junction

Dey for the junction oo

I’m on their radar

And them be like i dey do too much

Im like whatever

I’ll See you later

I’m gone gone

Ninu cross tour

I see your bustop

I can never stop

Gone gone

Emu mi lasho

Omo tanso

Dey give them nonstop