Grateful-文本歌词

Grateful-文本歌词

Dammy ray&Love Tizzy
发行日期:

Intro: Krypto

Call me Dammy ray

Love tizzy (zeh )

Verse 1: dem been Dey wonder how me I take been dey Dara

Dem think say nah power mi but nah Jah Dey cover mi ii

Dem Dey wonder how me I take been Dey Dara

Kokin shey agbara mi baba lon cover mi

Chorus: oun gbemi fo oun gbemi trabaye

Miodele sha Laye Eeh

I no fit explain eh eh ee yeh ahh

oun gbemi fo oun gbemi trabaye

Miodele sha Laye Eeh

I no fit to say ( i no fit to say)

I’m grateful oh lord I’m thankful

I no sabi pray you keep me I’m faithful

(Hun hun I’m faithful Hun hun)

Oh lord I’m thankful I’m grateful

I no sabi pray you keep me I’m faithful

Hun ( oh lord eh)

Verse 2: The lord is my shepherd I put everything on God

Gbadura mi oo kaye mashey rimitan

Awon kan duro won fe sheleya mi

Angel Micheal Oya waloda

( waloda Oya oya waloda)

Oya waloda

Many many things don sup oluwa cover mi

Oun cover mi oun cover mi lojojunmo

Hmm Oun cover mi oun cover mi lojojunmo

So many reasons to be grateful lord

Humm grateful lord

Chorus : I’m grateful oh lord I’m thankful

I no sabi pray you keep me I’m faithful

(Hun hun I’m faithful Hun hun)

Oh lord I’m thankful I’m grateful

I no sabi pray you keep me I’m faithful

Hun ( oh lord eh)

oun gbemi fo oun gbemi trabaye

Miodele sha Laye Eeh

I no fit to say ( i no fit to say)

oun gbemi fo oun gbemi trabaye

Miodele sha Laye Eeh

I no fit to say ( i no fit to say)