MOVE-文本歌词

MOVE-文本歌词

SunshineGzuz&yagaa
发行日期:

Popo for my back o

Men dey my side o

I Dey move with caution

Cos my life na God design o

Popo for my back o

Men dey my side

I Dey move with caution

Cos my life na God design o

Me I stand gidigba

Ife abulo ife ogiriga

Na ogbe bu oji

Ma inakwa achi

Mgbe iga eti ka okiri ka

Odogwu bu oputa okalisia

Weru go weh fekponu fa anya

Pounds and dollars Dey in racks

Nnwanne anyi julueju nwe bia

Everybody body gats know

Say na God Dey do am no be by you

Blessing blessing come in bundle

Shey na prophecy na him Dey come through

The game di tough, ballon Dior I do it like Rodri

Say You fit Dey cold today Tomorrow go come idi oku ka heater

Mgbada agwurugwo before tomorrow fit come okwusagi na billions

Anyi na apiacha oru no be local, piko the game febe ego ka chief priest

Gbim gbim gbim gbim

Ka anyi chuba mgbada tuba mgbada inwude mgbada ego ama gwu agwu

Mana Anyi nwude mgbada eribe mgbada eribe elele

Elevation is a must, ibute ike mmuonso is a must sometimes my head Dey touch I smoke my *** ease my stress I fight my demons.

I dey para para para

When is money money matter

Eye don tear

Head Dey burn

Bad man came from the gutter

Do my thing on low

Nobody go know

I no fit sell my soul

But stacking raba na the koko eh eh

Popo for my back o

Men dey my side

I Dey move with caution

Cos my life na God design o

Popo for my back o

Men dey my side

I Dey move with caution

Cos my life na God design o

Me I stand gidigba

Ife abulo ife ogiriga

Na ogbe bu oji

Ma inakwa achi

Mgbe iga eti ka okiri ka

Odogwu oputa okalisia

Nwele ego weh fekponu fa anya

Pounds and dollars Dey in racks

Nnwanne anyi julueju nwe bia

Everybody body gats know

Say no God Dey do am no be by you

Blessing blessing come in bundle

Shey na prophecy na him Dey come through