Trenches To City (Explicit)-文本歌词

Trenches To City (Explicit)-文本歌词

Enegiy&Slime x
发行日期:

I go prosper anything dem send back to sender

I go *** even with my last card for aza oh no no

Dem dey hate us omo ologo guide me

Gimme kpoli no go gimme icey

For dey trenches many people mock me

Morocco nigga no go wako

Orente !!

make i no lie u e go tey

Before dis hustle e go pay

I no fit whyne u my lady

I be trench boy everyday on ***

No be new thing everyday on Cana

Nigga want to para

If no be Ifa me I for don seke

Dating for Ifa

Dollar to naira

Why you come de tire ah

Opor opor gimme jumbo

Nigga no go ever go broke ahh

Opor ayoko sparo

I go prosper anything dem send back to sender

I go *** even with my last card for aza oh no no

Dem dey hate us omo ologo guide me

Gimme kpoli no go gimme icey

For dey trenches many people mock me

Morocco nigga no go wako

Orente !!

make i no lie u e go tey

Before dis hustle e go pay

I no fit whyne u my lady

Family go call

Enemy go call

I know no who to call my own

Hennessey no be zobo

Opor my bro

Pass me dey jumbo

make we dey go

Steady on the low

Waiting for the time wey me i go blow

All goal nah goal

Even tho nah on goal nah so

Mr dealer man pass me dey kpo

I go prosper anything dem send back to sender

I go *** even with my last card for aza oh no no

Dem dey hate us omo ologo guide me

Gimme kpoli no go gimme icey

For dey trenches many people mock me

Morocco nigga no go wako

Orente !!

make i no lie u e go tey

Before dis hustle e go pay

I no fit whyne u my lady