nawadays I've been getting more cash, check my shirt well na versach, stubborn boys we no dey fear sars check our neck na Gold and silvers
we dey run am low-key make e no cast
e never tey wey the police pass
that's why as we dey puff am no so we dey pass
who go get money no be by first class eh
this kele she wan dey with me
all this niggas be feeling me
back then when I no get money
e no funny and nobody dey for me eh
murderfurker wan dey beaf with me you never see wahala,If I catch you for that corner I go chop you like ofada, I go put you for okada I go send you to your father my nigga you go be gonna
men mount no be for mouth
the girl dey come she roud about
just mention any amount
na the girl wey been dey run that her mouth
paddi is active paddi is active
Inocent like a John the Baptist
everybody wan know the artist
got A1 without the malpractice
*2nawadays I've been getting more cash, check my shirt well na versach, stubborn boys we no dey fear sars check our neck na Gold and silvers
paddi is active paddi is active
and you know I gat many tactic
i too sabi no need for practice
*2run am low-key make e no cast
e never tey wey the police pass
that's why as we dey puff am no so we dey pass
who go get money no be by first class eh
*2this kele she wan dey with me
all this niggas be feeling me
back then when I no get money
e no funny and nobody dey for me eh
paddi is active paddi is active
and you know I gat many tactic
i too sabi no need for practice