Diamond-文本歌词

Diamond-文本歌词

Freezye Owoh
发行日期:

Badman thingzaaa

Diamond I de shine like Diamond aah

Diamond and I be shining like a Diamond

Me I no fit price wetin me I no fit pay

For here we no de compete mehn we no de race

When dey hear the boy demma put m for replay

Hustle everyday so everyday go be like holiday aahn

I don tighten my belt ( I don tighten my belt)

You me know me can never rest ( I say me can never rest)

Tighten my defense

Pray I be a better version of myself

Taya

Burst my Tire

(No fit) stain my daya

(No fit) quench my fire

Me I no fit Taya

(No fit) burst my tire

(No fit) quench my fire

(No fit) stain my daya

Me I no fit Taya

(No fit) burst my tire

(No fit) quench my fire

(No fit) stain my daya

Me I no fit Taya

(No fit) burst my tire

(No fit) quench my fire

I de shine like Diamond

Diamond

n I be shining like a Diamond aahn

Aahn Diamond

Shey you no de Dayan mo

Diamond

And I be shining like a Diamond

And I be shining like a Diamond

And I be shining like a Diamond

Back in the days

Back in the days wey be say raba no de

And when I be drinking garri Suger no de

And as a lawyer I gatz solve all my case

Cuz na the money bag I steady de chase

Cuz if money no de wetin I gain (Wetin I gain)

Cuz you know me I gat my eyes on the game

Fighting my demons and breaking my chains

Me I no fit price wetin me I no fit pay

For here we no de compete mehn we no de race

When dey hear the boy demma put m for replay

Hustle everyday so everyday go be like holiday aahn

I don tighten my belt ( I don tighten my belt)

You me know me can never rest ( you know we can’t rest )

Tighten my defense

Pray I be a better version of myself

Taya

Burst my Tire

(No fit) stain my daya

(No fit) quench my fire

Me I no fit Taya

(No fit) burst my tire

(No fit) quench my fire

(No fit) stain my daya

Me I no fit Taya

(No fit) burst my tire

(No fit) quench my fire

(No fit) stain my daya

Me I no fit Taya

(No fit) burst my tire

(No fit) quench my fire

I de shine like Diamond

Diamond

n I be shining like a Diamond aahn

Aahn Diamond

Shey you no de Dayan mo

Diamond

And I be shining like a Diamond

And I be shining like a Diamond

And I be shining like a Diamond

(kstar mix)

Mumzy prayers……….