Won Wa Mi-文本歌词

Won Wa Mi-文本歌词

D-Brainz
发行日期:

You know I'm a little boy from the trenches

All this troubles dem plenty

Make E no be like I say I dey lazy

I move out there to make it

and you can see (VROOM)

That is the sound of ma Bugatti

anything I say, you know there's no fugazi

You know I'm a little boy, moving to the top

Anytime I sing, wo SE bi pe wo o le gbo

Buh, I'mma make my way to the top

Grammy sef go be like food wey I dey chop

You know I'm a little boy, moving to the top

Anytime I sing, wo SE bi pe wo o le gbo

Buh, I'mma make my way to the top

Grammy sef go be like food wey I dey chop

Won WA mi

won WA mi

won WA mi

The whole world dey find me

They say I'm Fantastic

+234 don turn to +1

They be finding me cos I'm number 1

They say Greatness always define me

I dey think shey na why Dem dey find me