Mistake-文本歌词

Mistake-文本歌词

发行日期:

Mistake oh ur life no be mistake

Omeyo lo nkorin yin oh

OZ OH

Gimme the beat ah na

BUNKA

Sometimes e go good

Sometimes e fit bad

Sometimes e go be like sey

Your head no dey work oh

In the means of the pain

There comes the rain ohhhhhhh

Just believe

In God your hustle go pay

So me sing sey

Mistake oh

Your life be mistake

Mistake oh oh

My life no be mistake

Jejely Jejely life na jeje

Life na Jejely jeje

Listen up

Everything get time

Everything get price oh

If you want

To be successful comot pride

Life na give and take

One day your day go break oh

Just believe

In baba God e go pay

So me sing sey

Mistake oh

Your life be mistake

Mistake oh oh

My life no be mistake

Jejely Jejely life na jeje

Life na Jejely jeje

Mistake oh

Your life be mistake

Mistake oh oh

My life no be mistake

Jejely Jejely life na jeje

Life na Jejely jeje