Brothers-文本歌词

Brothers-文本歌词

Bethino_Dkm
发行日期:

It's not me nor any of us

Na the lifestyle

We wan live don cost

Better days no really come sure

But I dey thank god say

I dey see food chop

Call mummy say wetin dey sup?

Shey I offend god or I don fuck

Cause I can't bare it all

Ajeh it getting too much for me

Our father who art in heaven

Guide me make I no struggle

Any little things man don dey fumble

Yah yah yah

I no come to dey struggle

Anytime I see problem I skidadle

Cause e too much to handle

Iwo lo ni kin ma yo fanda

Kin ma gbadun

Dakun maje n ku danu

Sometimes I dey feel for my brothers

Cause it not easy out here

So many challenges wey man dey face

Wey go reach to fear

And e go con

Dey be like say man no sabi

Man is getting scared

Idan mi ti pada ri idanwo

Amo iretin shin be

Wo wo wo wetin I dey face sometimes

Wetin I dey see sometime

I fit to capsized

No be every problem shared

Is a problem solved

Make u no loose guard

As e dey sweet for ur side

Make e sweet for niggas

Wey dey my side

Shogbo eh!

Hmmm

Shogbo eh!

Mama don tell say make I call on jah

Anything wey rough e go do am fast

I'm not making money make I make am fast

I'm in my 20s I never make shingbai

But first thing first my brother

Na to get this raba

As for me gbana gbemi trabaye

Na why sometimes

I no to dey shalaye

(Many many money

Many many cars

Many many wisdom

Many many life)

I say this year gan gan

I say this year gan gan

It's not me nor any of us

Na the lifestyle

We wan live don cost

Better days no really come sure

But I dey thank god say

I dey see food chop

Call mummy say wetin dey sup?

Shey I offend god or I don fuck

Cause I can't bare it all

Ajeh it getting too much for me

Our father who art in heaven

Guide me make I no struggle

Any little things man don dey fumble

Yah yah yah

I no come to dey struggle

Anytime I see problem I skidadle

Cause e too much to handle

Iwo lo ni kin ma yo fanda

Kin ma gbadun

Dakun maje n ku danu

Sometimes I dey feel for my brothers

Cause it not easy out here

So many challenges wey man dey face

Wey go reach to fear

And e go con

Dey be like say man no sabi

Man is getting scared

Idan mi ti pada ri idanwo

Amo iretin shin be

Wo wo wo wetin I dey face sometimes

Wetin I dey see sometime

I fit to capsized

No be every problem shared

Is a problem solved

Make u no loose guard

As e dey sweet for ur side

Make e sweet for niggas

Wey dey my side

Shogbo eh!

Hmmm

Shogbo eh!

Mama don tell say make I call on jah

Anything wey rough e go do am fast

I'm not making money make I make am fast

I'm in my 20s I never make shingbai

But first thing first my brother

Na to get this raba

As for me gbana gbemi trabaye

Na why sometimes

I no to dey shalaye

(Many many money

Many many cars

Many many wisdom

Many many life)

I say this year gan gan

I say this year gan gan

(Many many money

Many many wife

Many many bitches

Many many cars)

I say this year gan gan

Hmm I say this year gan gan

(Many many money

Many many wife

Many many bitches

Many many cars)

I say this year gan gan

Hmm I say this year gan gan