GRIND-文本歌词

GRIND-文本歌词

OTL VIBEZ&Ahkorede
发行日期:

Do your best and leave the rest

ko n se biti hustler rara

As I remember say sapa dey mo tèpamo hustle dà dà

At that time tònsor pé hustle hard lóyè kò fì hustle gàrà

make I jam one client tomà bàmisé

ko sòr akitan Mi doja ah

if I no reply you asap my brother

brother ma bamija hustle ti wà Làrá Mhi ni

ohun mofe nih kòsé fun Mhi bàmí

make all the friend enemies

ma pada fi hustle bumi ah ah

mio mòņ pè hustle lè kókó

Hustle hard

hustle hard Ajeh

Owo hustle gan ó madun fira ile

Make I jam one client toma bamise

He don tay wey I don get paid day

Hustle hard

hustle hard Ajeh

Owo hustle gan ó madun fira ile

Make I jam one client toma bamise

He don tay wey I don get paid day

Emi o mope Boseleto le lei, mio bama file le

I think once I see maye

loma dà ti ewor È leè

Pe ma rowo ralé

maje rowo ralè

I want take care of family

mò fe tòju màLé

AHKOREDE

Me I no fit stop

Until he sub

Devil is a lieyer

I go soon reach d top

Ami ti gi lati 12. Bombing lor omo ogbon

Me wey won buy lambo tell me y I go give up

E go soon better ka sha ma sè lor

If e never sub who them send

Mo tepa mon hustle make them no oppress

I look up to god soon he go set

Everyday jama jama

Calling on jehovah

Family rest on my shoulder

Yah Allah Take me higher

No forget me have been going harder

The journey so far Baba Where's my raba

They won see me fail ohh

Back to sender

up up way I no won go back

U be hustler u deh sleep

Bobor time no deh rest ohh malory gon body

They tell me to buy phone

I buy iPhone

Won nih kinra login

mo sanwo login

but before I login won ti change Eeh

I tell nobody emi nhu mo risk È

Odun Mhi normally but I still pretend

Ah È that day mummy call me joh ayoola

Don’t pass your line wait for your time

When comes to your time

oma lah agbaye jah

Walie

like professor loseyi

so agbeje mowor ko deje kori e pe

wetin carry you commot from comfort zone nih o

Ko jé mà ranti ilè

Mother in celestial Sarah ni mama Mih somoh

Owo lò gbe mi ??

no relent

until I make it

ADEMOLA told me give up is a sin

now hustle hard arà Mi mò rì

cause man never blow nobody tori

baba jó bamise

make e be

make e be

Tori hustle le koko

Hustle hard

hustle hard Ajeh

Owo hustle gan o madun fira ile

Make I jam one client toma bamise

He don tay wey I don get paid day