Cheeeeeeeiiiii.. Its your boy AmmyP
Chai
My people dey hustle oh
My people dey strive
They all dey try to
Survive for Naija
No light no water
But they no dey tire
Dey pray for better days oh
Dey pray for change
Igbo and shayo
To cure the frustration
The only solution
Japa to other nation
Cuz with the jaga jaga
And the kata kata
People dey suffer suffer
Come dey japa japa
With the jaga jaga
And the kata kata
People dey suffer suffer
Come dey japa japa
Waka waka for the money oh money money oh
Suffer suffer for the country oh country country oh
You no lonely for the struggle
Everybody oh dey face am
With the jaga jaga
People dey suffer suffer
Dem dey waka waka
Come dey japa japa
Jaga jaga
Kata kata
Suffer suffer
Japa japa
Jaga jaga
Kata kata
Suffer suffer
Japa japa
E be small boy today
Come become man tomorrow
But e only dream na say
Make e chop that government money
E say na him birth right
E say na him turn (Emilokan)
Dollar price don multiply
Hardship don magnify
My people go testify
Politicians no go fit reply
Cuz with the jaga jaga
And the kata kata
People dey suffer suffer
Come dey japa japa
With the jaga jaga
And the kata kata
People dey suffer suffer
Come dey japa japa
Waka waka for the money oh money money oh
Suffer suffer for the country oh country country oh
You no lonely for the struggle
Everybody oh dey face am
With the jaga jaga
People dey suffer suffer
Dem dey waka waka
Come dey japa japa
Jaga jaga
Kata kata
Suffer suffer
Japa japa
Jaga jaga
Kata kata
Suffer suffer
Japa japa