Steady (Explicit)-文本歌词

Steady (Explicit)-文本歌词

发行日期:

Pikin wey no get helper

Suppose get OT

Only you go save

You koma selomi

Steady we de fight

Muhammed Ali

We de grind on stead

Like we be machine

Many thing wey sup

See my eye don see

Many times i jonze

But i stand on G

Steady Ten Toes

No sign of weakening

Steady work and pray

Koma selomi

Majekinshubu kota mayomi

Ire ati anu komabamirin

Kayomide Funmilayomi

Komaselomi Iwonimoni

Jah you see my struggle

As i de grind, make i bubble

Mi no go stop till you dahun

Olorun Jimasun

Steady steady grinding

Steady steady pushing

Steady steady working

Steady Bombing

Steady steady grinding

Steady steady pushing

Steady steady working

Steady Praying

Jah Mikel, Jah Mikel

Jah Mikel Mimo

Baba bamishey

Konala kemi lelo

Fire dem, fire dem

Baba jekan jona

Any obstacles wey

No want make i top top

Baby tete shey e

Tipe timo tin wa

Tipe timonti bere eh

Jekayomide eh

Kemi gan gbope nla

Make i celebrate

Emi idan

I been grinding gan gan

Steady on the road

Na God get direction

Work and pray

I de move with caution

But man no go stop

Till the thing don sup

Jah you see my struggle

As i de grind, make i bubble

Me no go stop till you dahun

Olorun Jimasun

Steady steady grinding

Steady steady pushing

Steady steady working

Steady Bombing

Steady steady grinding

Steady steady pushing

Steady steady working

Steady Praying