Cheeeeeeeiiiii.. Its your boy AmmyP Chai My people dey hustle oh My people dey strive They all dey try to Survive for Naija No light no water But they no dey tire Dey pray for better days oh Dey pray for change Igbo and shayo To cure the frustration The only solution Japa to other nation Cuz with the jaga jaga And the kata kata People dey suffer suffer Come dey japa japa With the jaga jaga And the kata kata People dey suffer suffer Come dey japa japa Waka waka for the money oh money money oh Suffer suffer for the country oh country country oh You no lonely for the struggle Everybody oh dey face am With the jaga jaga People dey suffer suffer Dem dey waka waka Come dey japa japa Jaga jaga Kata kata Suffer suffer Japa japa Jaga jaga Kata kata Suffer suffer Japa japa E be small boy today Come become man tomorrow But e only dream na say Make e chop that government money E say na him birth right E say na him turn (Emilokan) Dollar price don multiply Hardship don magnify My people go testify Politicians no go fit reply Cuz with the jaga jaga And the kata kata People dey suffer suffer Come dey japa japa With the jaga jaga And the kata kata People dey suffer suffer Come dey japa japa Waka waka for the money oh money money oh Suffer suffer for the country oh country country oh You no lonely for the struggle Everybody oh dey face am With the jaga jaga People dey suffer suffer Dem dey waka waka Come dey japa japa Jaga jaga Kata kata Suffer suffer Japa japa Jaga jaga Kata kata Suffer suffer Japa japa