No Love (Explicit)-文本歌词

No Love (Explicit)-文本歌词

Cecee Kola
发行日期:

No love Ahhhn moti je’iya leekan Ma jekin je Iya leekan si Kola ehhh Hustle must to pay OMO Olorun o gbodo seke Baba tete bami seh Iffa I no make ham Kini mo gain Everyday I Dey pray Even when I’m silent You no my pains I don’t want be desame OMO toba lowo Lo ma ranti Ile o ayayahh You go call me fool hmm If I no make ham like you Them go call me fool Shebi nah person born young duu Olorun Olorun And if you make ham fast Dem say you don Dey use juju Pikin weh make am fast Dem say e don Dey do yahooo ahh No love in the city , Jaye Santorini Mofe Jaye Ori mi If you call am lucky self ko ma easy Pikin weh make am for Lagos E no easy before e be somebody And pikin weh no get anybody Gats to wise pass everybody (Ahhhnn) Moti je’iya leekan Maje kin je’iya leekan sii Moti je’iya leekan Maje kin je’iya leekan sii Awon t’won ti je’Iya leekan baba Maje won o je’iya leekan sii Moti je’iya leekan Maje kin je’iya!!! Motigbo gbe gbe gbe (mogbe) Moya tete bawon gbe Kan malo gbe si eyinkule mi Cause mummy gan nbe nile o Na me know wetin I Dey face for here So many shenking I Dey see for here suffering and smiling no be children play for here ayayah You go call me fool hmm If I no make ham like you Them go call me fool Shebi nah person born young duu Olorun Olorun And if you make ham fast Dem say you don Dey use juju Pikin weh make am fast Dem say e don Dey do yahooo ahh No love in the city , Jaye Santorini Mofe Jaye Ori mi If you call am lucky self ko ma easy Pikin weh make am for Lagos E no easy before e be somebody And pikin weh no get anybody Gats to wise pass everybody (Ahhhnn) Moti je’iya leekan Maje kin je’iya leekan sii Moti je’iya leekan Maje kin je’iya leekan sii Awon t’won ti je’Iya leekan baba Maje won o je’iya leekan sii Moti je’iya leekan Maje kin je’iya!!! Moti je’iya leekan Maje kin je’iya leekan sii Moti je’iya leekan Maje kin je’iya!!!