THE BEST (Explicit)-文本歌词

THE BEST (Explicit)-文本歌词

Chapo&CtrlM
发行日期:

No fit drop my steeze cuz I know I'm the Best No be contest but I always come first i too bad make the devil confess i too lazy I no like stress plenty billings dey my chest i want my money so I go invest I no be the type wey dey too dey i no fit dey just dey show respect .. Omo fine girl sey I miss you your ex dey shout kpow! him wey never hold pistol as the body whine e dey muzz me omo trust me Sweet love,no fronting I dey rap I dey educate you dey whine you dey elevate bars I dey calibrate for your waist I dey prostate Idi bad idi gan gan(bad idi gan) backy wey dey gimme comfort backy wey dey boldy confront Shakiti Bobo Omo no go slogor Run through your domot why u dey do like that I dey come first I dey play my( part ) I get two girls (Magdalene and France) I dey catch feels but I puff and pass! So if niggas talking shit My Kala muss gbass! i dey move like Odumodu you know I go cast I dey do the future And I no dey do the past I dey c*m nah i no dey c*m quick c*m last ... No fit drop my steeze cuz I know I'm the Best No be contest but I always come first i too bad make the devil confess i too lazy I no like stress plenty billings dey my chest i want my money so I go invest I no be the type wey dey too dey i no fit dey just dey show respect