I don't care,who be that guy wey dey follow you as I don come tell am say him go pack and go I no be John Cena if they mess with you them go see my face it's a long journey my bro but I Know this is my phase oya roll it make you bend it oh my lady me and you the way you spinning turn me on girl baby move it to the floor from Maldives to Miami we go tour girl all around hop in yacht in tsunami make me wet girl every round the love e dey sweetie my body your touches dey vibrate oh you girl dey bring me melody my girl you dey bring inspiration girl you're shining like star glowing shining all the dark the way your body do me now no fit leave you anymore I don't care,who be that guy wey dey follow you as I don come tell am say him go pack and go I no be John Cena if they mess with you them go see my face it's a long journey my bro but I Know this is my phase we gonna party your body banging this your body calling na you girl I carry e e e I know say you sabi the makossa for your love I go facey Medusa if i talk make u follow me shout Gbosa 1 2 3 oya Gbosa ahh I don't care,. who be that guy wey dey follow you as I don come tell am say him go pack and go I no be John Cena if they mess with you them go see my face it's a long journey my bro but I Know this is my phase