Y'all know what is it Blink Blink Blink Blink \"MBlinkky BabaNla\" aye I wanna show you place I'm from Place way Man gat Strong ??(all ma frds Demknw me) Here we go, me go take you to the place my heart desire \"EfizzyWRLD\" a place wey be say man no dey tire, hot like fire ? Make I roll,(re-up) before I tell you all the things wey me feel inside Man no go fit to lie say all my friends them know me! MBlinkky BabaNla coming na the Area the sury Dem know oooo They keep em on a low oooo Other sury dem dey find me (find me) Me just dey do my thing No wahala (nah) Only Money me hi know oooo Mummy calling my phone oooo She say all her friends Dem know me (know me) *Hook Dem Notice O MBlinkky Baba no be Novice O Tryna bring a ni**a down dem no reach o, Baba God design me (design me) Anywhere I go him dey guild me Tell me \"Son make you know oooo, hi follow pon the flow oooo\" All d ni*** wnt dy find u Dem find me? Oh why me? Why not me? You can call on me Efizzywrld dey pon the throne he no go let you dey alone Efizzy Wo wo wo Efizzy war war war he never let me go go go The only thing I know Wowo Efizzywrld (Place me I feel alright) Efizzywrld (place me I dey okay) Efizzy war war war (place I dey sacrifice) Efizzy war war war (place me I fit testify) Efizzywrld (he no let me down) Efizzywrld (still dey keep it down) Efizzy war war war (Efizzywrld pon the throne gimme crown ? Efizzy war war war o *Hook Dem Notice O MBlinkky Baba no be Novice O Tryna bring a nigga down dem no reach o,( oh no oo) Baba God design me (design me design me) Efizzywrld (Place me I feel alright) Efizzywrld (place me I dey okay) Efizzy war war war (place I dey sacrifice) Efizzy wo wo wo (place me I fit testify) Efizzywrld (he no let me down) Efizzywrld (still dey keep it down) Efizzy wo wo wo (Efizzywrld pon the throne gimme crown ? Efizzy war war war o Place me I feel alright Place me I dey okay Place me I sacrifice Place I testify ......................