Veronica-文本歌词

Veronica-文本歌词

Khandi Banky&Starr P&Dhexson
发行日期:

Normally me no like no stress You get the mind to dey beat my chest Hot temper no fit to bake bread [Shey you dey hear me so? No dey lie, shebi you wan flex You follow guys wey dey drive e benz Ur matter don dey high me seff Veronica no go, all these guys go use you If you like you dull ohh, dem no go see you Veronica no go, all these guys go use you Dem go play you katti katti till you turn trash e yeah All time u been stressing I know u been dressing my money u been spending my girl no do(do do o) u don use juju make me I don turn mumu. no go do me o I been going home Veronica no go, all these guys go use you If you like you dull ohh, dem no go see you Veronica no go, all these guys go use you Dem go play you katti katti till you turn trash e yeah pls don't leave me run away, cos I don't really understand This your love wey drive me crazy But you make me to cry again But I feel it in my soul, and you make me to feel lonely All this pains am passing through, but you make me To cry again All I want is your love. Baby don't leave me Coz I don't have anyone for me. Now am leaving lonely Anything you want, baby I go buy other girls Go start to jealous you, baby you don't want me I know u been dressing my money u been spending my girl no do(do do o) u don use juju make me I don turn mumu. no go do me o I been going home Veronica no go, all these guys go use you If you like you dull ohh, dem no go see you Veronica no go, all these guys go use you Dem go play you katti katti till you turn trash e yeah Lyrics by Khandi Banky