I’ve been calling on G (Calling on G ) Make e be for me Many shit I don pass through Brokenness go make man dey calcu… Life no get part 2 Me wan ball like lukaku. Steady grinding on my ten toes Eruku la ni moh toh… Innocent boy in the ghetto.. Life dey fuck me harder lately… Moh ti jii lati a goh meji… I gats make this money make i bless my mommy….. gba Camaro kan ninu lekki Edu mare make I get that Raba pounds and dollar Make I dey far away from sapa….. Owo le mi wa mio wa ja Aye wa da …… No sign of weakness. We gat to party for weekend.. Bhadman no fit repent.. all the steps wey I takes no regret… I’ve been steady on my grind Been chasing. Nobody knows what am facing Just living my life I can’t fake… If you see me smiling na the Cana craze gan …. Haaa work harder…. Wan fe jamile moh yah gbe okada.. As omo ogbon Hide your pains no cast am .. cause for this section wey u dey just try get raba…. Meh lo mo fe so …. Facing fighting my demons everyday oshe mii bii kin ma bor sho … My papa no be dangote or professor… So I gats hustle to get the pay praying to get more ….. No sign of weakness. We gat to party for weekend.. Bhadman no fit repent.. all the steps wey I takes no regret…