Psycho (Explicit)-文本歌词

Psycho (Explicit)-文本歌词

发行日期:

Comot body for me joor Iffa rap pigin dem say I too much Iffa hold Cana dem say I do drugs If no be music weten go feed us? (Laugh) Me I be psycho Don Allah ku bani baiko I no Dey like joke But the biggest of all be your life though Me I be psycho Don Allah ku bani baiko I no Dey like joke But the biggest of all be your life though Naso my guys been Dey tell me I psych Me I feel fine I can swear down walai Before oleku been colder than ice wipe off my tears na my blood Dey my eyes Astrafulai Life e be game so I pick number 9 But because say I psych I don pass level 5 So I became a captain of ship Wey Dey fly Turn up your speaker for me Give am belle, leave am saba inn Arewa mafia me I sabi Gimme the beat I for fight like Chinese Turn up your speaker for me Give am belle, leave am saba inn Arewa mafia me I sabi Gimme the beat I for fight like Chinese Gone are the days I go spit all my bars and the niggas go say I am wack I go try all my best make I dress up like gents dem go talk say am putting on rags I was born with this shit cuz na since e digest if I rap you go think say I mad Coming from Arewa chasu na dakina if you enter I fit swear you go lap Me I be psycho Don Allah ku bani baiko I no Dey like joke But the biggest of all be your life though Me I be psycho Don Allah ku bani baiko I no Dey like joke But the biggest of all be your life though (Laugh) Turn up your speaker for me Give am belle, leave am saba inn Arewa mafia me I sabi Gimme the beat I for fight like Chinese Turn up your speaker for me Give am belle, leave am saba inn Arewa mafia me I sabi Gimme the beat I for fight like Chinese Turn up your speaker for me Give am belle, leave am saba inn Arewa mafia me I sabi Gimme the beat I for fight like Chinese Turn up your speaker for me Give am belle, leave am saba inn Arewa mafia me I sabi Gimme the beat I for fight like Chinese (Laugh) Am a psych