Red Eye (Explicit)-文本歌词

Red Eye (Explicit)-文本歌词

Dannyboi HNR
发行日期:

O le pemi lo Honorable kon I say for the street wey we Dey everybody get choco Boys no dey smile even girls no Dey joke ooo Anybody fit show you red eye But as long as you dey hustle Omoyami koni sofo It’s a cold world so I came with aaa Procold Wan leni bama gaaa o gbodo fidi joko Lodun yi awon ota mi won ti rogo ooo Omo wereey wan da mi mo ni sango I’m up all night I Dey online Make them no commot me for line Make them no go commot me for line Ountimo fe ni credit alert Go down on my knees I pray to Jah Achieve all me goals if them no commot me for 9 Make them no go commot me for 9 Make vigilante no hold for night eeh Hunn hunn huunnnnn (Make vigilante no hold me for night) Hunn hunn huunnnnn (Make vigilante no hold me for night) Hunn hunn huunnnnn huunnnn (Oun timo fe ni credit alert) Iro too sweet shugbon truth is bitter Blood is thick shugbon money is thicker Agidi ko nofin leko for me to cap I will rather commot my fila When things rough I dey call my dealer Tomo lile’n fi werey wor sativa Iwo shati ni kaluba ko guide Even your picture no need filter Eni to fori gbe lo lari mo If he no be money I go pick up Make my Aza get more than 7 figures Ati da eshe only Jah fit forgive us Don’t wanna go back to when I no get shibo Nigba ti omo oba o ri eni foju jor Omo if I show u love me I do am pelu okan kan ati inu kon I’m up all night I dey online Make them no commot me for line Make them no go commot me for line Ountimo fe ni credit alert Go down on my knees I pray to Jah Achieve all me goals if them no commot me for 9 Make them no go commot me for 9 Make vigilante no hold for night eeh Hunn hunn huunnnnn (Make vigilante no hold me for night) Hunn hunn huunnnnn (Make vigilante no hold me for night) Hunn hunn huunnnnn huunnnn (Oun timo fe ni credit alert )