OPPORTUNITY (Explicit)-文本歌词

OPPORTUNITY (Explicit)-文本歌词

JBOY JBG&Maccboy_ybl
发行日期:

Opportunity Aya yeah yeah yeah yeah yeah You can call me JBOY yea JBG If loving you is an opportunity So take it let me be I know you need your peace And I need to make Rabar I have being on the road for a long time {long time} Chasing my dreams I no get time {get time} Small love when I show don turn to big deal {big deal} Turn big boy in to a small boy {Aya yeah yeah yeah yeah yeah } Playing me around like a soccer {parara } She gat me posting on status Oh lord my God come safe my heart From unknown feelings I don’t want to love {Ah } Big man thing that’s in my mind Big big bags what I crave for Lamborghini in my backyard Fly around the world with my homies Aaah ah MACCBOY Omo many many things wey I wan talk On a low key they say make I carry gun (Carry gun) For hood they no say I be tough boy (Tough boy) Me I no too sabi and me I no Dey form boss (For boss) Life turn me to a literate wey b say I no too sabi I no Dey cross my lane I no Dey do oversabi So av been chasing on a low key (ah ) Dreaming like a zombie (Eeh) smoking then I pice off So I tell my niggas link up (link up ) Many gals for my dm ,but nah only one I dey follow (follow) I know say life no easy ,but dat one nah for yaro (yaro) Baby share me your Facebook,walatalai moma tewo (tewo ) If u see me for ya tv,baba no go tell me hello (hello) Am in my feelings ladipoe,otun sewan Karo po Av being trying all my best ,bobo Shey oti dei 2go,am walking with update,so forget abt ya date I have being on the road for a long time {a long time} Chasing my dreams I no get time {get time} Small love I show you turn to big deal {big deal} Turn big boy in to a small boy {ah yeah yeah yeah yeah yeah } Playing me around like a soccer {soccer} She gat me posting on status {parara} Oh lord my God safe my heart From unknown feelings I don’t want to love Aaah Oh no I don go Omo see me I don go I don go Aaah Oh no I don go Omo see me I don go I don go Aaaaa you do me this You do me that {aha} She promised this {aha} She promised that {aha} My Omotorna {aha} She promised love {aha} She don leave me {aha} because I have no cash {aha} I gave my life she turned it down {aha} I gave my heart she broke it down {aha} I gave my time she turned me off {aha} She want rich guy I’m just a street boy {ah yeah yeah yeah yeah yeah yeah}