Blessed-文本歌词

Blessed-文本歌词

Eazyboi&Donzy vibes
发行日期:

Tell my homies I am lost Praying for the better days cus my mummy still go chop Make money no Dey love Hoping for the better days Man no be God As omo ogbon wey Dey learn Hope say you like to dey flex brother try to Dey press You Dey bomb mo ri be So many data me i waste many text them reject I’m fulfilled I’m blessed My promised is to make mummy smile with a Benz And some people still Dey beg Emi oma gbo ikan kan hope say you here? been steady making money ki le sise ki le kowope Wetin i dey pass through to ba je wo o ni duro n le Omo aje pako ni mi omo iya mo ma bowo n le Angeli to n pire ni mo kepe ko ya gbowo de Nkan to ju ma ti ko to bomb ko to ri maga To ma lari mo $20 ti n ba ri ma ga Ko ma easy rara fe ni keni to ba ri sapa If e red for ur side mo ni brother ti mo le saba As omo ogbon wey Dey learn Hope say you like to dey flex brother try to Dey press You Dey bomb mo ri be So many data me i waste many text them reject I’m fulfilled I’m blessed My promised is to make mummy smile with a Benz And some people still Dey beg Emi oma gbo ikan kan hope say you here?